album cover
Kpadawale
40
Afro-Beat
Kpadawale fue lanzado el 26 de septiembre de 2025 por REBIRTH Music como parte del álbum TO THE MAX - EP
album cover
Fecha de lanzamiento26 de septiembre de 2025
Sello discográficoREBIRTH Music
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM

Video musical

Video musical

Letra

Left home at a young age
Omogbon Dey find way to manage
Waiting for the world to know my name
But my mama Dey for house
I comot unannounced
Carry my music all about
Na life wey I Dey live for
Na the music I Dey live for
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
E get times wey I been think say I go loose
When I fall me I go buckle up my shoes
10 toes I Dey run am with my full chest
I got nothing to loose
So I remember all the times
I freestyle for the road
I been Dey sing for church
Music Dey carry me Dey go
Talent plenty for my body
Make una watch
Una go see say
To the max e no Dey play
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
Written by: Moses Adelakun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...