album cover
Vanity
52
Music
Vanity fue lanzado el 9 de enero de 2026 por CSE RECORDS como parte del álbum NEW OG
album cover
ÁlbumNEW OG
Fecha de lanzamiento9 de enero de 2026
Sello discográficoCSE RECORDS
LanguageEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM111

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Don Lamba
Don Lamba
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Onyekachukwu John Mba
Onyekachukwu John Mba
Letra
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Onyekachukwu John Mba
Onyekachukwu John Mba
Producción

Letra

Miami Chikalas na so so bbl
9ja dey learn am dem no fit diddy am
I get the mamba na me be don lamba
E mi okin she bastarza she want the banana
247 alright, steady on my grind
Ama give ya a ride, say you gon be alright
Who got the key to my bima
Who got the key to my bima
Big kala who dey check am
Big kala who dey check am
Who got the key to my bima
Who got the key to my bima
Big kala who dey check am
Big kala who dey check am
I get the raba, I get the raba
I be like jowizaza Abi na dangote
I Dey ball like otedola abi na dangote
I dey ball like obi cubana
Make we dorime, wey the shakers
Gimme the konga, we dey the dance floor
247 alright, steady on my grind
Ama give ya a ride, say you gon be alright
Who got the key to my bima
Who got the key to my bima
Big kala who dey check am
Big kala who dey check am
Who got the key to my bima
Who got the key to my bima
Big kala who dey check am
Big kala who dey check am
I get the raba, I get the raba
I be like jowizaza Abi na dangote
I Dey ball like otedola abi na dangote
I dey ball like obi cubana
Written by: Onyekachukwu John Mba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...