album cover
Time
114
Afro-Beat
Time fue lanzado el 1 de enero de 2021 por YODAV como parte del álbum Time - Single
album cover
Fecha de lanzamiento1 de enero de 2021
Sello discográficoYODAV
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM104

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Bee-Jay
Bee-Jay
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Samuel Olaniyi / Omolara
Samuel Olaniyi / Omolara
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
JuJu
JuJu
Producción
Braynezee
Braynezee
Coproducción

Letra

Baby girl oo
See wetin your love don do to me
Baby girl oo
Turn a big man like me to small pikin
Malo soroju ka Ma forogun oo o
I Dey call you
GRing gring I don call u taya
I Dey call oo
But you no wan hear wetin Dey my Mind
Maloo soroju ka ma forogun oo
You know say time Dey go
And you no Dey show
I'm going crazy
Jo dakun baby
Omo Na felony toba lo ba e lomi
Oga police
Iwonikan monii
Laye mii oo
E soh fun pe kopada saye mii oo
Ifereloju baby laye mii oo
There's no body else for me
Kosi kosi
No need for the hype
I love you no be lie
What you do girl like
E don tey wey we don talk o
Me loving you girl Nonstop o
Omo yen fine gidi gan aye ii
Panpanshipankere Omo Na my type tile tile
Sweet girl with the vibe
Awelewa too fine
Darijimi mami oo yeh
For your love I go die
Die kai oh baby chai why
Omo yen fine gidi gan aye ii
Panpanshipankereke Omo Na my type tile tile
You know say time Dey go
And you no Dey show
I'm going crazy
Jo dakun baby
Omo Na felony toba lo ba e lomi
Oga police
Iwonikan monii
Laye mii oo
E soh fun pe kopada saye mii oo
Ifereloju baby laye mii oo
There's no body else for me
Kosi kosi
Written by: Samuel Olaniyi / Omolara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...