album cover
RUN!!
album cover
RUN!! fue lanzado el 6 de marzo de 2026 por Shayeians records como parte del álbum SUN - Single
Released6 de marzo de 2026
Sello discográficoShayeians records
IdiomaEnglish
BPM
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Video musical

Video musical

Letra

Have been on my way to you
Shawty will you be my wife to be
This kin life don give pains
Run my race Ali bumaye
Have been running running running
Enemies tryna hold me back
If you don see the tears I shed
If you don see Wetin cover shirt
Many many issues
Many many tissues
Me I don tire for many many ppl government crazy E don make man evil
Poverty don make many things look see through
Young youth begging for help
Make Una help
But you Dey there Dey spend money money money in somewhere else
Written by: Melvin Ihuoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...