album cover

Machine Gun (Version I)

Afro-Beat2026
album cover
Machine Gun (Version I) fue lanzado el 20 de febrero de 2026 por The Plug Music Administration como parte del álbum Machine Gun - Single
Lanzamiento20 de febrero de 2026
Sello discográficoThe Plug Music Administration
BPM100
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

See me I go dance to the gon gon
Me I no send nko ton so
Gbo gbo eniyan malo mo oro so
That mean say everybody get opinion
I Dey fire like machine gun
Singing melodies till I see Jesus
Nothing wey go make me fit give up
Tell my mama
 Ama do this shit till I meet God o
This for the time wey Joy no Dey
Peace no Dey
Love no Dey
Strength no Dey
 I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey stay na the one
Dem no Dey buy for market
Everyday I live it like a holiday
In the rain am waiting for the sunny day
Watch who you call your brother
When the money dey
Cause e Dey with weather e no Dey
As long as I live
I still believe
There nothing that I’ll stop me from living my dreams
Even all the time wey money no Dey
Food no Dey
Love no Dey
Joy no Dey
I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey dey na the one
Dem no Dey buy for market
Written by: DIVINE OKIVIE GBEJEWOH, Davis Natzle

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...