album cover

Erima

35Afro-Beat2023
album cover
Erima fue lanzado el 27 de octubre de 2023 por Snafu Records como parte del álbum Lovolution
Lanzamiento27 de octubre de 2023
Sello discográficoSnafu Records
IdiomaEnglish
BPM97
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

On top your matter
Erima
Give me dance like Erima
If you give me love I go follow you
Girl your body looking like a miracle
Girl na you dey give me melody
Cause you too fine come see melanin
Ahh eh eh you too fine I ready give you all my money
Ahh eh eh you too fine I ready give you all my money
Girl you know say your body banging
Girl you know say your body need some medicine
Make I tell you truth oh
My love no dey bitter yeah
My baby my heart my lover
I fit follow you where you dey go
If you no wan do then let me know
Baby I fit give you on the low
On the low baby on the low
If you no wan do then let me know
Baby I fit give you on the low
On the low baby on the low
On top your matter Erima
On top your matter Erima
Erima Erima
Give me dance like Erima
On top your matter Erima
On top your matter Erima
Erima Erima
Give me dance like Erima
My baby, Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
My baby, Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
On top your matter Erima
On top your matter Erima
Erima Erima
Give me dance like Erima
Shey you know
Say your love na follow come
Hope my song be your ringtone
You know say I want make we link up
Where you dey make I run come yeah
Cause I go fight for you baby
Shebi na house I go buy for you
If you want love I go find for you
Tell me why I no go get time for you
Vibez
Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
Girls dey die for me ah
But me dey die for you my bae
On top your matter Erima
On top your matter Erima
Erima Erima
Give me dance like Erima
On top your matter Erima
On top your matter Erima
Erima Erima
Give me dance like Erima
Written by: Egbadon Anthony Ebakole

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...