album cover
O’clock
album cover
00:00
00:25
00:30
00:40
00:55
01:00
01:20
01:35
02:20
00:00
02:42
Últimos 7 días
O’clock se descubrió con más frecuencia alrededor de 25 segundos después la canción durante la última semana

Letra

[Verse 1]
What is the essence of the money wey you get wey you no go fit to gbadun
What is the essence of the love wey you give wey you no go fit to handle
Even if na pangolo wey I knack, awọn temi wọn maa jo
Lati woro si woro wọn mọ, lati Jogbo won mọ mi de Ita Faji
Ọmọ to dey nurse Indian client na looseguarding
I'm getting money, getting money getting more
To ba fẹ ki n ba ẹ fẹyin sa mi n ten milli
Joy costs a lot, na happiness be free
Last time wey I check ọmọ time no dey
How I wan dey smile if my maga no pay
Back then no money for my OPay
Put my head in the game now I dey okay
[Chorus]
Tanna lọ, kanra lọ, mo n pawo gan-an
It is my O'clock
Tanna mọ, kanra mọ, mo n pawo gan-an
It is my O'clock
I swear to God, mo n kanra gan-an
[Verse 2]
Daya, emi ọmọ ologo daya
When I dey para, even Peru no fit para
Designers, back in the days I dey trip for designers
But reality set in my mindset e don change forty containers from China
Ni k'ọn ba mi ko wa
[Chorus]
Mo n tanna lọ, mo n pawo gan-an, I swear to God
This is my O'clock
Pawo gan-an, tanna lọ, kanra mọ
This is my O'clock
[Verse 3]
No other bad man inna the city I know
Everyday me I just wan dey on my J
Dem know me I like to dey dey my zone
Me I no dey like wetin go stress my peace
But all this girls dem dey blow my phone
And I tell them say me I don marry o
O ti pẹ t'ọn ti fẹ tọ mi wo
Wọn fẹ dan mi wo
'Cause I get info
[Outro]
Kanra gan-an, pawo lọ
This is my O'clock
Otega
Written by: Stephen Ifedayo Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...