album cover
Water
13,414
Afro-Beat
Water fue lanzado el 19 de junio de 2026 por RHYTHM X como parte del álbum CURRENTS - Single
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:00 - 00:05
Water se descubrió con más frecuencia en los primeros segundos de la canción durante la última semana
00:00
00:05
00:20
00:30
00:50
01:15
01:20
02:00
00:00
02:07

Letra

Story story I been waka jejely
See shorty for the corner
Shorty Dey look at me
Body been Dey burn me ohhh
Body water pass tea ohhh
Your body like water (ewe)
Why e Dey move like that? (Ewele)
Omoge this your back (ewe)
Go give me heart attack
I love you yakata
Come and take all my cash
And if e no do you
You fit to take my life
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
This your body I like am omoge come tell me wetin you do (hmmmhmm)
Me wey been Dey waka pass omo see as I freeze when I see you (hmm hmm)
This your baka be like art omoge I want to Dey draw you
Closer closer baby
Come over baby
Your body like water (ewe)
Why e Dey move like that? (Ewele)
Omoge this your back (ewe)
Go give me heart attack
I love you yakata
Come and take all my cash
And if e no do you
You fit to take my life
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Written by: Daniel Great Maxwell Osazuwa Wisdom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...