album cover
GOVERNMENT
album cover
GOVERNMENT fue lanzado el 17 de julio de 2026 por Og Records como parte del álbum State of mind
Released17 de julio de 2026
Sello discográficoOg Records
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Video musical

Video musical

Letra

If you wanna talk they go make you voice less
If you protest na so so tear gas
No more peace for our Father's Land
Na poor man dey work and na rich man dey chop
Calamity fell from the 90s
Slave trade came from the whities
Kidnapping
Pray for your country
Bloods are shedding
Fuck bandits
Our country dey bleed
Stand up fight for your right
Hold something on your left
Bandits
Una don dey make me dey vex
Stop killings and kidnapping my friend
What is the essence of killing children
The money you dey find
Meet government
Una don dey make people vex
Una don dey make people vex
Stop terrorism, stop killing children
Stop crisis come on vote wisely
Them dey kill anybody even small pikin
After what after God na government
If you prize you go collect use your head
There will be no killing anymore
There will ne no hungry anymore
Now na terrorist dey reign they killing many more
Country people no get joy we dey parament for here
We don vex
Tell them say we don set
Since 1960 na nonsense
Omo so so nonsense
Everyday naija dey down down down down
Economy dey dull dull dull dull
Government carry our money
Go abroad go flex
Carry money go abroad to flex
We don vex
Tell them say we don set
Since 1960 na nonsense
So so nonesence
If you wanna talk they go make you voice less
If you protest na so so tear gas
No more peace for our Father's Land
Na poor man dey work and na rich man dey chop
If you wanna talk they go make you voice less
If you protest na so so tear gas
No more peace for our Father's Land
Na poor man dey work and na rich man dey chop
Calamity fell from the 90's
Slave trade came from the whities
Calamity fell from the 90's
Slave trade came from the whities
Kidnapping
Pray for your country
Bloods are shedding
Fuck bandits
Our country dey bleed
Written by: Miracle Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...