album cover
Izz Going
album cover
Izz Going fue lanzado el 16 de octubre de 2026 por RHYTHM X como parte del álbum Izz Going - Single
16 de octubre de 2026
Sello discográficoRHYTHM X
IdiomaEnglish
BPM114
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Video musical

Video musical

Letra

Everyday many many grace falling upon me
Dem Dey chop am losi marcodi
Who go one stop us when dem no Dey sick
lead to death i swear tebaterisi
Chasing my dream like hunters chasing.animals
finding raba no do carnival
Anikowabigba
If they still want us go down
No care about busy body me finding that kaluba
Kiin sha off thug ahhh
Money no stop
Me no take any shit if you dare me one shot
**** don high after drinking 1 shot
Maintaining steeze cus we no wan take insult
Nigboro orin ton je bi tati jooor
 i go make am atiko
Ni bo lo loko yii wami loo
Everybody don high for the club
Money no go Dey emikoooo
Is going ah is going
Ten milli koletomi
Dem go chop am like indomie
Amapaino ijoni
Eti jo skelewu kelebu kongo aso
Olowo maba elor
Motu tun shayo onshemi ‘kin ragba won
Odogwu maba e lor
Olemawo if u price aje u go pay
Any time any day
Awon temi tiwole wontu fe ra rosē
Nakupenda bi shoday
Party no dey sweet if odogwu no dey d settings onilu mi konra mo
On light for me I wan shutdown for kamikaze
Jeki ibadi kon rawon
Oya Yago o foshi
Owo ni koko
Yago foshi
Owo ni koko
Written by: Olaoluwa Israel Akolade, Shohunmi Abiodun Muiz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...