Paroles

Yo! This is for all my comma babes, mehn Comma way! Yo! Rexxie pon dis one Wetin be this oh, comma E don finish oh, comma Something dey miss oh, comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh, comma I no believe oh, comma Comot for your feelings oh, comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy bawo? I go change am to another thing now oh, comma My baby jupa oh Make you whine to the sound of the guitar oh, comma Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now, comma Omo ologo, Oluwaburna, mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, oh really, really My people know say money dey ton ba ri mi, ri mi Wetin be this oh, comma E don finish oh, comma Something dey miss oh, comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh, comma I no believe oh, comma Comot for your feelings oh, comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now (No come tell me shit now) Bad energy bawo? I go change am to another thing now oh (To another thing now) My baby jupa oh Make you whine to the sound of the guitar oh (Sound of the guitar oh) Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now (The vibe I dey bring now) Omo ologo, Oluwaburna, mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, oh really, really My people know say money dey ton ba ri mi, ri mi I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there Your body bad, your body bad, oh I dey see comma there With your fake breast, with the silicon, girl I dey see comma there With your booty so big and your leg your slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black, baby? I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma there Comma there This one's for all my comma babes, mehn Comma way! (Aye-eh!)
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Chisom Ezeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out