Paroles

Napji killing this one (Baddest) E be like you don dey talk too much Small talk, you don dey talk who talk Fem (Baddest) Oboy, you don dey do too much Small talk, you don dey look who talk Fem (And di baddest) Person wey dey find the pity Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG, when you see 30BG You wey dey find the pity Tell odogwu say we like to party Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG when you see 30BG Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Make una tell am to call me Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Why dem come dey para, para, para? Para for me Why everybody come dey para, para, para? Para for me Why dem come dey para, para, para? Para for me Nawa 30BG, we go para, para, para Dem go para for you Before the, before the matter get serious Before the, whole matter gets dangerous You need to make sure you don't say too much 'Cause if you say too much, I fit to run up on you You see seh I get fans wey dey para gan You see seh my own G pass G-Wagon My nigga, I set trends, no Twitter star I get men, I no dey gather boys I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight When me say na me dey give them life Dem go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to shoot on sight When me say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Make una tell am to call me Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Why dem come dey para, para, para? Para for me Why everybody come dey para, para, para? Para for me Para, para, para Para for me Napji killing this one
Writer(s): David Adedeji Adeleke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out