Paroles

Jolzzy yo yo yo ah Say na say na say na Oga abegi pay me my money E belike say this thing don day funny Wahala be like cloth for my body Make I no come your house with full warri I don dey dial your number like dis I don dey come your compound like dis Time go dey soon dey reach after 6 And 1 naira no dey my hand like dis Why you dey come dey do me like dis No be everything wey dey water na fish You wan dey come dey yan me story No be every joke wen dem crack dey funny Pay me my money Pay me my money yea Pay me my money Pay me my money ya Pay me my money Pay me my money ye ye ye Pay me my money Pay me my money Oga abegi pay me my money E belike say this thing don day funny Wahala be like cloth for my body Make I no come your house with full warri Your papa house we know am for warri Your shop sef we know am for lekki Your senior brother dey for yankee When I catch you You know as e go be Pay me my money yo Pay me my money yo oremi Pay me my money Pay me my money yo ogbeni Pay me my money Pay me my money yo Pay me my money Pay me my money Fun mi lowo mi Kulboi
Writer(s): Jolly Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out