Clip vidéo

Trouble
Regarder le vidéoclip de {trackName} par {artistName}

Crédits

INTERPRÉTATION
SESS
SESS
Interprète
Simi
Simi
Interprète
Sesan Salami
Sesan Salami
Voix principales
COMPOSITION ET PAROLES
SESS
SESS
Paroles/Composition
Simi
Simi
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
SESS
SESS
Production

Paroles

I see you get e problem I see you get e problem oh It's like you don't know your place, yeah Me I no dey take nonsense, oh-oh You no dey look face, oh Abi you don dey craze oh? It's like you don't know your mate, yeah Come make I put you for your place Omo just because say you get shoulder You think say I resemble Bella You suppose know you no fit to enter You miss road you no check weather Oga Ade, you wey you be player oh Be like say igbaju lo fe gba oh Say no be me, boy Make you find another one Oh, you're looking like trouble (looking like trouble) Me I no want trouble Oh, see me see trouble Me I no like trouble oh See I warn you oh I'm not the one for you And I no go fit fall See me see trouble Me I no like trouble oh Me I like trouble gan-gan (I like trouble gan-gan) I no go, I no go lie I must to get you dan-dan (baby) 'Cause me I wanna love you in the morning I wanna love you in the evening Girl, why you acting funny? You come dey do like say you no see me (baby) Girl, check weather You see say e cold wella I wanna pull your body closer Girl, I'll make it wetter Oga Ade, you wey you be player oh Be like say igbaju lo fe gabe oh Igbaju mo fe gba oh, e no matter, oh baby Oh, you're looking like trouble (looking like trouble) Me I no want trouble Oh, see me see trouble (oh, see me see trouble yeah) Me I no like trouble oh See I warn you oh, I'm not the one for you And I no go fit fall See me see trouble Me I no like trouble oh I'm looking for trouble I'm ready for battle, baby I know you're nothing but trouble But I'm ready for battle You know that I want you, yeah
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Salami Oluwasesan Abbas Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out