Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

INTERPRÉTATION
Joeboy
Joeboy
Interprète
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Paroles/Composition
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Paroles/Composition
Nathan Ayomikun Otekalu-Aje
Nathan Ayomikun Otekalu-Aje
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Tempoe
Tempoe
Production

Paroles

Mad Joeboy 'pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey I dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you, e be real, yea You got me confused I'm in the mood Ye am shako what you want me I can do You got me confused I'm in the mood Ye am shako what you want me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Pull up on your matter and I'm always on time Shey na only you, other girls on the side Do dem chuku-chuku like sey na porcupine And I like your way so I must say You got me confused I'm in the mood Ye am shako what you want me I can do You got me confused I'm in the mood Ye am shako what you want me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Eh, eh, eh-eh-eh Eh, eh, eh-eh-eh Oxygenmix
Writer(s): Michael Alagwu, Joseph Akinfenwa Donus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out