Paroles

I know all my guys I know all my blood I know who dey call me blood way no be my guy I know who no dey talk much but e like me die Bros I know all of una but I no go talk The day way we see na that day we know If you reach your house you nor knw me before Because if they give you knife Cha cha for my back Bros I know all of una but I no go talk We don tey for this game and your kinging E dey pain you say I come out come put you for thinking Sit down for your throne you dey beef me Brother man I know all of una but I no go talk E no get wetin mustache never see for nose No get wetin craze man never see for road You dey with 20 friends for 21 years And non of them beef you brother check yourself Ahhh Abobii Check yourself Abobii Abobii check yourself Abobii Abobii check yourself No body wan bill you? Check yourself Ahhh Abobii Check yourself Abobii Abobii check yourself Abobii Abobii check yourself Nobody table your matter Ahhh Three gboza for my men them Repeat am for the real men them I dey for my corner with my men them The way oluwa bless me Na so oluwa bless them You dey pray make e better for me E go better for you Make e clear for me E go clear for you Make e stew for me E go stew for you What you wish for me Me I wish for you Ahhh Abobii Check yourself Abobii Check yourself Abobii Check yourself No body wan bill you? Check yourself Ahhh Check yourself Check yourself Abobii Check yourself No body table your matter Ahhhh It's your boy kaptain
Writer(s): Favour Monday, Emili Anderson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out