Crédits
COMPOSITION ET PAROLES
Yram Ababio Ablordeppey
Paroles/Composition
Paroles
Omo you like it when mi do that thing
Ablord again
As you see me
Mr lover I know how to do this thing
The feeling is mutual mutual
I want to tease her but she don taya
She a church girl but she don badder
My mind wey she wan scatters
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
She be my goal she turn soccer
Baby girl only you no other
No other and I mean no other
Baby girl you for know you are my diva
You dey make I sin bad
You dey make I fall then I rebounce
Make I take my cash make we hit town
Make I show dem sey you are the queen now now now now nooow
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
Yah yah yah yah
You dey make I feel better
Make I feel better
Make I feel better
Make I feel better
You dey make I feel better
Make I feel better
Make I feel better
Make I feel
So lemme say the bitter truth
I can not let you down
The ring make ready wey my plans make settle
So make you go wear your gown
Mad o see your beauty mad o
Come close make you never shy o
This love baby girl I tie
I tie o baby girl I tie ooh o oo
As you see me
Mr lover I know how to do this thing
The feeling is mutual mutual
I want to tease her but she don taya
She a church girl but she don badder
My mind wey she wan scatters
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
Ra Ra
Ra Ra Ra Ra Ra
If I get you
Mad Mad
Mad mad mad mad mad
You go talk true
Omo you like it when mi do that thing
Ablord again
Writer(s): Yram Ablordeppey
Lyrics powered by www.musixmatch.com