Crédits

INTERPRÉTATION
BoyMX
BoyMX
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
BoyMX
BoyMX
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Tklex
Tklex
Production

Paroles

Sabi the flow(sabi the flow) TTklex Sabi the flow he!! Okay BoyMx Ehnn see I sabi the flow I sabi the flow ehn Shey I sabi the flow? Talk true bros shey i fit to sing song Or I turn it to rap You get? Mah niggas turn up(Aye!!!) Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know,you know Say me a killing the beat and me turn up Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know,you know Say me a killing the beat and me turn up Me a bringing the heat and me burn up Say me a kicking it kicking it back stabbing And sipping it they be loving and feeling we roll up See I spit the best line,I no get 504 Money talks,my money na MC Nwatogo,cos I rap Ndi Igbo and I rap it anyhow You no fit see road ehn Oga madam My name no be Akpan But I spit the flow crazy like I am from Akwa Ibom You gimme any beat me chop like say na Dog meat You fit talk any talk me no care just dey talk it Boy I can sing it any how I can do it any how and I can rap it any how The boy bad like Ashawo wey dey smoke Me and my crew God bless we no go broke cos I sabi the flow And I sabi to flow ehn Shey I sabi the flow? Talk true bros shey i fit to sing song Or I turn it to rap You get? Mah niggas turn up(Aye!!!) Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know, you know Say me a killing the beat and me turn up Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know,you know Ina ce ku bini zamu je? Ina ce ka gwada zaka yi? Cos the flows that I am spitting are like Bulldogs kissing Now they be loving everything that I am spitting cos Dakata Kamar Azumi suke yi Cos when I rhyme right bude Baki suke yi Basu jin magana duk yunwa Suke ji But I rap it so tight wallahi flows suke ji Shigan sauri namusu kaman ana ruwa a woje Babu matsala eh domin dai mune manyan Gobe Shan mamaki Suke yi Shan Pepsi na Nike yi Eh lallai sun gwada sungane mune masu iya yi Haaa Mon rap bi igbo Mon rap bi yoruba Mon rap Pelu Hausa Anybody wey wan talk the boy they hot like that Orimila one chance iyalaya anybody Sabi the flow And I sabi to flow ehn Shey I sabi the flow? Talk true bros shey I fit to sing song Or I turn it to rap You get?? Mah niggas turn up(Aye!!!) Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know,you know Say me a killing the beat and me turn up Me a bringing the heat and me burn up Say me a telling you for realer you know You know,you know Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow) Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow) For realer you know,you know,you know Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow) Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow) For realer you know,you know,you know I sabi the flow I sabi to flow ehn Shey I sabi the flow? Talk true bros shey i fit to sing song or I turn it to rap Eh!!! Lagos! Sabi the flow Maazi Sabi the flow Ndi chie I sabi the flow I deserve a title cuz I sabi the flow Alhaji Sabi the flow kai Hajiya sabi the flow En uwa shey I sabi the flow? Na ce yanzu za su gane sey we sabi the flow Ha Boymx Sabi the flow Tklex sabi the beat All of we are sabi the flow Nace yanzu za su gane sey we sabi the flow
Writer(s): Moses Agbogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out