Paroles

Soft bang! Bang! Bang! Oh (Pariiiii) I say commot body put ynash make the gbedu enter you Ajino motor buggy track Ah ejo ya oh Say I get men with bullion van awon te mi festac(awon te mi festac yo) Omo this jolly no be chaise is a banger(banger) 50 bottles of manya(Maya oh) (Maya oh) bring me packet of st morris Amaka no like yawa(Yawa oh) (Yawa oh) she just want to burn calories Calo calo calo calo calo Calo calo calo calo calo (you say wetin) Calo calo calo calo calo Calo calo calo calo calo Lo calo I say commot body put ynash let the gbedu enter you I say commot body put ynash let the gbedu enter you Ajino motor buggy track Ah ejo ya oh Say I get men with bullion van awon te mi festac (awon te mi festac yo) Onyeoma na man with raba area call am baba(baba oh) So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi) buy everything for mummy(for mummy) Rale ni Miami oh (oh je) Kole fu my mummy oh So money di lati gbowoyi Buy everything for mummy(for mummy) Rale ni Miami oh(oh je) Kole mi maimi oh 50 bottles of manya bring me packet of st morris Amaka no like yawa she just want to burn calories Calo calo calo calo calo Calo calo calo calo calo Calo calo calo calo calo Calo calo calo calo calo Lo calo I say commot body put ynash let the gbedu enter you I say commot body put ynash let the gbedu enter you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out