Paroles

I wish I wish I wish I wish I wish I wish Baby mi say I wish Make I lose some weight o Make I get figure 8 o Bi t'Agbani Darego Bobo me say I wish Make I get full swag o Bi ti Ebuka Obi Uchendu o Your favourite MCM And I wish Make I get rich popsie Bi ti DJ Cuppy I swear I go get zero worries But I know If wishes were horses All them bambiala Dem go dey order Uber Olusola Me I wish Make I get Ferrari Make I Dey wear Versace Kin de ma gbe n Lekki And I wish For my first and then second degree o Followed by multimillion-dollar deals o Make I turn to celebrity o And I wish Make I get my visa Kin ma japa lo s'America Ki n le ma k'owo wa'le If I decide All of my wishes L'oju aye mi o They will come to pass yehiyeh Wo whether you be slim fit Or plus size On a low key Abi you be high rise Activate yourself o Appreciate yourself o You be black or you yellow Hello As you dey work o Your alarm go blow Celebrate yourself o Elevate yourself o I wish I wish I wish Ki lo wish? I wish I wish I wish Aye mo ni ki lo wish I wish I wish I wish To ba ko'le, to ba ra moto I wish I wish I wish Omo sia a po gan I wish Make I get alert Wey I go need to convert Iyen from pounds and dollars And I wish Make everyday be like holiday Thank God it's Friday But my favourite day omo na Monday And I wish Make I turn politician, ahn Make I go television Make I say fellow Nigerians Oh yes I know Yes I know I fit do the miracle Fit do the miracle 'Cause all things are possible 'Cause all things are possible If you believe So whether you be slim fit Or plus size On a low key Abi you be high rise Activate yourself o Appreciate yourself o You be black or you yellow Hello As you dey work o Your alarm go blow Celebrate yourself o Elevate yourself o I wish I wish I wish Ki lo wish? I wish I wish I wish Aye mo ni ki lo wish I wish I wish I wish Tan ba fi e j'oba ilu yin I wish I wish I wish Omo sia a po gan Hmm say what say what say what anything can happen Hmnn anything can happen Na today we see you no know tomorrow We no know tomorrow Say what say what say what anything can happen yeiyeh Hmnnn anything can happen Ah! na today we see you no know tomorrow I've got my mind made up Ooh yeah! Anything I wanna be I go be I've got my mind made up Oluso' Olusola anything I garra do I go do I've got my mind made up Mo l'ori rere l'ori mi o Ori rere I've got my mind made up I say nothing can stop me if I don't stop myself I've got my mind made up... Iya to j'omo f'ogun odun o Apata gangan Ekun t'omo sun f'ogun odun ko le p'ani Baba j'ada s'oke n'igba igba Ibi pelebe ni yo maa wo'le Ani mo b'Eledumare duro o Igba oko Igba ada Ani won di'te oke Oke o je Oke o mu Oke bori o Ibi ma de ma de o To ri emi ni mo ja'we akoko Onan la o onan la Nire nire lan s'oro owo Nire nire lan s'oro omo Nire nire ni t'emi o Onan la ooo EQ
Writer(s): Shittu Olusola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out