Titres similaires
Crédits
INTERPRÉTATION
Whazzee
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
wasiu olalekan
Paroles/Composition
teniola kumfayakun
Paroles/Composition
Paroles
Highness
(Eh hmm)
Kpai kpai (eh Yakun)
Kpai kpai
I wan high
I wan loud
I wan kpeff, I roll COLO
I don high
I take loud
I don kpeff, Kentro highness babe
I wan high
I wan loud
I wan kpeff, I roll COLO
I don high
I take loud
I don kpeff but I no KOLO
Komale wi, komale Soro, kodele shaa,
Kodele gbera, komale yin Oluwa logo ogo Issa ghost
Momale wi, momale Soro, modele shaa,
Modeshin gbera, modele yin Oluwa logo, ogo I dey pose
Oin oin
Hear Lamba wey dey high (wey Dey high)
4:20 you fit to die (you fit to die)
No cancer we too Dey proud
But hallelujah meje fun eni t'hallelujah to si na
Hallelujah meje
Hosanna meje
I puff Colorado tole so eyokan di meje
Yee! Mokigbe
Ahh! Mokede
Koma lò dogun Abela, koma di meje meje
Tori Jati Jati Jati
Nishay loma ngbami
Anytime me high,
E Dey make me feeli naughty
Anytime me loud, e Dey make me really calm
I go just Dey observe but I no go Dey loose guardi
I wan high
I wan loud
I wan kpeff, I roll COLO
I don high
I take loud
I con kpeff but I no KOLO
Komale wi, komale Soro, komale shaa, kodele gbera,
Kodele yin Oluwa logo, ogo Issa ghost (Issa ghost)
Modele wi, modele Soro, modele shaa, modeshin gbera,
Modele yin Oluwa logo, ogo I dey pose (denge pose)
(Kentro)
Eh
Tian-meze Tian-meze tian tian tian (ò mo nkan temi ma nje)
Tian-meze Tian-meze tian tian tian inn (ò sha ti mo nkan temi ma nje)
Eh
Ti ma nje, ti ma nje
To ma nje, to ma nje
Burn grass alaye gbe body oo
Ti ma nje, ti ma nje
To ma nje, to ma nje
Omo Oku kole gbe body oo
Be like ah fool ou ou ou
When I question wetin I do
Shay na colo or na Dejavu
Boya kade dagbo ko kolegun
Oin oin
Hear Lamba wey dey high
4:20 you fit to die
No cancer we too Dey proud
But hallelujah meje fun eni t'hallelujah to si (yah)
I wan high
I wan loud
I wan kpeff, I roll COLO
I don high
I take loud
I don kpeff but I no KOLO
Komale wi, komale Soro, kodele shaa,
Kodele gbera, kodele yin Oluwa logo ogo Issa ghost
Momale wi, momale Soro, modele shaa,
Modele gbera, modele yin Oluwa logo, ogo
Hallelujah.
(Zhee)
Hallelujah meta
(Hallelujah Hallelujah Hallelujah)
Hosanna
Iye.
Lyrics powered by www.musixmatch.com