Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Destiny Omosede
Destiny Omosede
Paroles/Composition

Paroles

Igbo girl from sokoto Confuse me like I jogodo Make I no follow them korodo God forbid o korodo Asampete baby fine like akpansi You see me you're dancing Baby fine like Beyoncé My future fiancé Oh no You Dey play the boy like okocha I Shoot my shot you jump like another Oh no Hakuna matata everything is alright o You Dey play the boy like okocha Do your own if not I go fall down Oshey baby oooo (Nne kill am) Oh baby time Dey go I know say others plenty for queue E be you wey be the one I choose Baby no let me go I go loose o I go loose o Ada ooooooo Ada Why you leave me for here o Who I wan see for here o Ada ooooooo Ada Why you leave me for here o Who I wan see for here o Omalicha you fine like Beyoncé Your the one I've been wanting Monsherí ooo Don't you be jonzing And don't you be wa wa I know that you know that I'll always be for you Even when I'm sober or I booze No be everything I talk be cruise Oh o oh o See them other girls dem wan Dey call me boo And I'm just uncomfortable But I'm not unfuckable So where were you last night Because I been Dey call your number Me I no fit sleep no slumber Shey you wan turn me to obioma So how can I feel right Why you leave me here for another man You for tell me say me I'm not the one So why you con leave me for under the sun!! Ada ooooo Ada ooooooo Ada Why you leave me for here o Who I wan see for here o Ada ooooooo Ada Why you leave me for here o Who I wan see for here o You leave me Why you leave me Why you leave me Why you leave me for here Oh for here You leave me Why you leave me Why you leave me Why you leave me for here Oh for here
Writer(s): Destiny Omosede Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out