Paroles

Shopping ati baby girl lifestyle Fendi go Dey tire you baby ohh You know say mi go love you scatter (Scatter) Gimme a shoti shoti yo Make I know the level honey Tell me the truth ma tell mi Oroma I Dey push your P Cause I like (Q)you a lot Eheeeen Fine girl Say she no like stress ahh I go buy you Tesla Girl I need your attention Girl your whine is special I go get you eventually I know many guys Dey your dm But no gree no gree Oh walahi Oh Annabella you dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko oh Oh Annabella you dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Tell me what is it you need Mo ma sare organize e (Mo ma sare organize oo) Anybody stressing you Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese) Wetin concern them if I like you (Like you) Won ni mo shomo gan fun mi title (Title) But you know say mi change my ways When mi set mi eyes on you Ah-ah-ah-ah-ah I be waiting Waiting for the day wey you go rate me And if only you go see through my eyes Then you go know I foh for you gan gan I no dey dull on you gan gan Imma take you to the seaside When you decide Which side you go dey Omo see time don Dey waste na ah Fine girl Say she no like stress ahh I go buy you Tesla Girl I need your attention Girl your whine is special I go get you eventually I know many guys dey your dm But no gree no gree Ohhh walahi Oh Annabella you dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko oh Oh Annabella you Dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Oh Annabella Mo ma Sara organize eh Na ah Annabella Shey kin sare kan lese Oh oh Annabella Sound boy fi di gyald em
Writer(s): Justin Bieber, Vincent J Van Den Ende, Felisha King, Bernard Alexander Harvey, Stanley Omah Didia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out