album cover
Caution
2 710
World
Caution est sorti le 30 septembre 2022 par Livespot Entertainment dans le cadre de l'album This Is Lovn - EP
album cover
Date de sortie30 septembre 2022
LabelLivespot Entertainment
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM96

Crédits

INTERPRÉTATION
Lovn
Lovn
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Lovn
Lovn
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Puffy
Puffy
Production

Paroles

Verse
Egungun wey enter the church
na ihm anointing touch
Dog wey go lost
No go hear whistle of the hunter
You come my dormot
Wetin you dey find wey you lost
Kurukere waka for my front
You Dey show me things you dey flaunt
But you no want make i touch
You carry padlock under
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Verse
Ashewo wey get shame
No go fit to make pay
Bigi man wey no dey pray
That one no go fit to tey
Orobo wey dey drink green tea to keep fit
For midnight she dey feast chicken wings
Ozuo
Who you dey deceive ozuo
Oou why oo
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...