album cover
Generation Failed me
135
Afro-Beat
Generation Failed me est sorti le 30 septembre 2022 par Ash Nation Music dans le cadre de l'album Generation Failed me - Single
album cover
Date de sortie30 septembre 2022
LabelAsh Nation Music
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM96

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Abdul A Idris
Abdul A Idris
Paroles/Composition

Paroles

Generation Failed Me
Yeei oh nananannanana
Oh nannanananaa
Waise men
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeeiiieee
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeiee
I no be perfect don't get me wrong
I just dey speak out to fill the wrong
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeeiii
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Generation fail me eeei
Dem fail me eei
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Written by: Abdul A Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...