Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Mr Eazi
Mr Eazi
Interprète
Falz
Falz
Interprète
Major League DJz
Major League DJz
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Darryl Bannerman-Martin
Darryl Bannerman-Martin
Composition
Tárico Caifaz Samuel Simbine
Tárico Caifaz Samuel Simbine
Composition
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
DJ Tarico
DJ Tarico
Production

Paroles

Any money wey I get I dey flex, I dey ball, you dey vex I dey shop, Patek Shey you see fly boy in the jet My baby, my pet, shey na pussycat See back, see the yansh Free pass, me be that She go whine am well when she see the cash Cash (cash), cash (cash) Cash (sing it), cash (go go) Cash (ga ga), cash She go whine am well when she see the cash Any money wey I get Any money wey I get, I go flex Any money wey I get, I dey flex Any money wey I get Any money wey I get, I go flex Hello oga sir, come outside We no know your papa we go call bouncer (e go loud oh) You dey looku Debby and you know bow down Iwo duro demi jękin bo bata Wait first, wait first, take check Any money wey I get, I dey take flex Dem dey copy what I do and dey take scared Write to the rhythm and finish like Shakespeare No dey stress baby girl I dey wait here Na your full house rent wey I take dress To ba rimi ni Miami pęlu eight girls Dem go call me zaddy when dem see the cash Any money wey I get, get ehn (you go whine am well) Any money wey I get Any money wey I get Any money wey I get, I dey flex Any money wey I get, I dey flex Any money wey I get Any money wey I get, I dey flex She go whine am well when she see the cash Any money wey I get (any money wey I get) Any money wey I get I dey flex Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh Any money wey I get Any money wey I get, I dey flex Any money wey I get, I dey flex Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh Any money wey I get Any money wey I get, I dey flex I dey flex
Writer(s): Oluwatosin Oluwole Ajibade, Tarico Caifaz Samuel Simbine, Folarin Falana, Darryl Bannerman Martin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out