Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Fidelis Ogbe
Fidelis Ogbe
Paroles/Composition

Paroles

Everyday no sleeping Hustling lori shirishi Hunger dey show me big thing Sapa abeg make you free me Me and you no sign any deal My life is down what a pity Sheka lo jaiye As long as you hustle today As long as you struggle today Brother e surely go pay No go change your ways Keep on the grinding I say As long as you hustle today Brother e surely go pay Give me one bottle of whiskey Give me one shot of Hennessy Give me one puff make I feel free Girlie dont call baby free me Give me one shot make me tipsy Give me one puff make I feel free Give me one bottle of whiskey Give me one shot of Hennessy Give me one puff make I feel free Girlie dont call baby free me Give me one shot make me tipsy Give me one puff make I feel free Me I dey do my things my way Hustle like who wan die today Baby dey stress me I tell am ma pami na If you broke dem go treat you like animal But me I don notice say the life we dey Every man e dey run relay You gats help yourself for the race you dey My guy Sheka lo jaiye As long as you hustle today As long as you struggle today Brother e surely go pay No go change your ways Keep on the grinding I say As long as you hustle today Brother e surely go pay Give me one bottle of whiskey Give me one shot of Hennessy Give me one puff make I feel free Girlie dont call baby free me Give me one shot make me tipsy Give me one puff make I feel free Give me one bottle of whiskey Give me one shot of Hennessy Give me one puff make I feel free Girlie dont call baby free me Give me one shot make me tipsy Give me one puff make I feel free
Writer(s): Fidelis Ogbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out