Crédits
INTERPRÉTATION
Kelvyn Boy
Interprète
DarkoVibes
Interprète
Rashid Mugeez
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Andrew Paul Nii Amu Darko
Paroles
Kelvin Brown
Paroles
Rashid Mugeez
Paroles
Samuel sarpong
Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Samuel sarpong
Production
Paroles
[Intro]
I wan see your face, oh
Where unu dey
No time for anybody, I wan see your face, oh
Yeah, you know (Darko Vibes, yeah)
[Intro]
Akweley baby, don't worry (Die for your case)
I go marry you (Apart from money baby, na you I dey chase)
Yeah, yeah, yeah
Anada Well
[Verse 1]
I already tell you lie, lie no be lie, yeah
Why you want to tell me bye, bye, bye? Oh
24/7 you dey pon my mind, ah
[Verse 2]
Oh my baby tell me, why, why, why
Whatever be the case o, baby, don't go away
When I see your smile, e dey really burst my brain o (Burst my brain, ah)
Don't love me later 'cause I no go dey so
Love me now, love me make I love you
[Chorus]
Oh, my baby
Girl, you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want e money, I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
[Verse 3]
Yeah-yeah, akweley baby, don't worry, I go marry you
Just be ready, baby, don't worry
Akweley baby, your body, oh
Nam pɛ yɛde matwɛn wakyɛ
Another, another
[Chorus]
Oh, my baby
Girl, you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want e money, I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
[Verse 4]
Kɛ etey shie lebi olige baby
My money on my mind edey send me but I no go, go
I no go-go (I no go-go, I no go-go, no, no)
Only you baby I fit to save me
Bɛgyegye me so oh (Bra bra)
Bɛgyegye me so oh (Baby)
Agorɔ bɛyɛ dɛ a efi anopa wate
Come sit pon me with batty
Sɛ ma fom wo ah fakyɛmi wate
Sɛ ma fom wo ah fakyɛmi wate, yeah
[Verse 5]
If you don't know, maye bo kɛjɛ leebi kɛya shi gbɛkɛ tamɔ 2 o'clock
If you don't know, if you don't know
Maye bo kɛjɛ gbɛkɛ kɛya shi leebi tamɔ 6:30
[Chorus]
Oh, my baby
Girl, you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want e money, I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
[Verse 6]
Ɔdɔ yɛwu na da me
Nami sɛ mi dowa ye foreign oh
Put your problems all on me
If ibi big o, small o, taller, shorter
Me I fit to carry every weight o
Yeah, yeah
Asem bie nie
I go fit to love you only for life
Maame Abena (Maame Abena)
Na me frewa breku breku
Wo nko ne me mpena (Wo nko ne me mpena)
I give you chance o
Bra bɛgye wo ticket
Take a trip down to makoma mu for visit
[Verse 7]
I want see your face o where you go dey
No time for anybody I want see your face o
E o, make I dey craze o
Baby make I taste o
[Chorus]
Oh, my baby
Girl, you don't know
I go take you go where everybody don't know
And if you want e money, I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Written by: Andrew Paul Nii Amu Darko, Kelvin Brown, Rashid Mugeez, Samuel sarpong

