Paroles

On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder People wey dey give me yawa Leave me alone Ndi mmadu gbarra'm Ashi I won Ain't nobody topping our shit iz Gone Oooh On God E no be by force, iyo I don burst E no be my fault You doubting Thomas You gatti comot You spoiling my bag You gotti compot On God iyo You've been warned And if you no get I take you for court I take all my fear I face am for front Running my race And im the champion On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder On God See dem weh Dey sit down for my board That's why I go hard I give it all without a thought On God DJ Willy Wonka on the ones and Two sophistifly to give a fuck about them others Oh God I go fire dem with just a word Yeh my pen is mighty and it's striking like a sword Ohh God I Dey get my ting from up above For the family I go to war Just because On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder On God I fit make am E Too Sure For Your Boy And nobody fit come stop am I come the street, pure hunger For dem weh no gree fire thunder On God I fit Pray I fit to stand Holy Father Make I neva lose my Substance Favor showa me in Abundance For dem weh no gree fire thunder For dem weh no gree fire thunder
Writer(s): Emmanuel Odume, Charles Odume Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out