album cover
Pull Up
Hip-Hop/Rap
Pull Up est sorti le 8 mars 2023 par Licensed & Distributed by Mp3rugged dans le cadre de l'album Pull Up - Single
album cover
Date de sortie8 mars 2023
LabelLicensed & Distributed by Mp3rugged
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM95

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Boi Seth
Boi Seth
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Ilupeju Seth Anuoluwapo
Ilupeju Seth Anuoluwapo
Composition, Paroles
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Bankgbeatz
Bankgbeatz
Production

Paroles

Aiii
Monster!!!
I’m a big man in the hood ,yeah!
When you hear the jam you go know the shit is dope
And we ain’t fighting for the best so you know
We just try to talk the facts about the truths that we know.
No be sey I clean my hands don dey touch the cum
If we just dey drop the jams how the enemies go cope
Riding on a low
Surfing with my flow
And we sabi brag well well na we know dey do
My type of flow is scarce scarce scarce
And we dey drop mad jams
We dey block their eyes cus we’re as cold as ice ,aiii
Drop that talk cus we know get thyme to dey curry to one matter wey hin budget high..
Holl up, wait!
The matter don dey burst cus d boi don dey play
You sabi sey the case!, gbona!!
Omo nla tiwole o everybody don dey craze../2x
So we pull up in a ganja level
Cruising level
Dancing level
So we pull up in a ganja level
Smoking level
Shayo level
I was just on my own saw there’s a party next door
Picked one shirt and a big nice short
Cus my clothes don dirti I just gave a cumshot
Link my matter make I give u gunshot!
Move to the house saw some fine fine girls
I linked up with two or three if dem go like flex
Played my A game ah don dey cast net
I just wanna get high and get myself right
Na so one boy wan dey gbemu
I hit am with a spanner
Person wan dey spoil my fun What The Fuck is Karma
Ah know really care if the person get lawyer
Cus I just wan enjoy life cus the bobo don dey taya
I skipped out all the sleeps and the others
Just me and ten puffs
Things that this life holds
The shit that it taught us
Fucked with the devil just to be in the circle
No day to dey settle cus everyday we dey bustle.
Holl up, wait!
The matter don dey burst cus d boi don dey play
You sabi sey the case!, gbona!!
Omo nla tiwole o everybody don dey craze../2x
So we pull up in a ganja level
Cruising level
Dancing level
So we pull up in a ganja level
Smoking level
Shayo level
Written by: Ilupeju Seth Anuoluwapo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...