Paroles

DJ 808 (Harmonies) Ahhh ahhhhhhh I'm getting drunk o Shey you cover me Cover me cover me I dey drown in your ocean Shey you'll come for me? Come for me come for me I'm getting drunk Shey you cover me I dey drown in your ocean Sey you'll come for me? Cos i feel the way As you dey move Baby I'm getting drunk o Sey you cover me (adibi dibi aahhh!) (e ko ko se i bo i bo oohh!) (adibi dibi aahhh!) (e ko ko se i bo i bo oohh!) (eeeebooooh!) (eeeebooooh!) (mm waaaahhh hiiiii) Your hips and your waist no be lie (mmm waa aahh aahh aahh) Your hips and your waist no be lie (mm waaaahhh hiiiii) Your hips and your waist no be lie (mmm waa aahh aahh aahh) Your hips and your waist no be lie Naija to Jozi piano to the world right now you know!! Ain't no stopping us, you can't stop us even if you try men LET'S GO!!! Ooohhhh They gatz to know Omo they gatz to know Say na you wey dey run the show Dem they feel you for soweto They gatz to know Omo they gatz to know Say na you wey dey run the show Dem they feel you for soweto Mòní kó ròrà... idí lànlà Làlèyí oyè kòshè dàdà Eníkèní tò bà gbè mù màfàrayà Normally ooo normally Mònshà Pràprà Shoe get size i wear eleven Abi na ten point five So before you cast Make i cast and bind the devil Omo make i cast and bind Make i cast and bind Make i see wetin combine Make i see whether my body and your body And my lips and your lips E go fit align align I dey fear too when you move my guy I love the way you talk and the way you walk I swear i love the way you whine (mm waaaahhh hiiiii) Your hips and your waist no be lie (mmm waa aahh aahh aahh) Your hips and your waist no be lie (mm waaaahhh hiiiii) Your hips and your waist no be lie (mmm waa aahh aahh aahh) Your hips and your waist no be lie (Harmonies) Lets Go!
Writer(s): Caltonic Sa, Dj 808, Peruzzi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out