Clip vidéo

1Da Banton - Nibolowa (Official Audio)
Regarder le vidéoclip de {trackName} par {artistName}

Apparaît dans

Crédits

INTERPRÉTATION
1da Banton
1da Banton
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Godson Epelle
Godson Epelle
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Pimpzbeat
Pimpzbeat
Production

Paroles

Bizzy Original o Istolobo won I don call the kele make she enter bolt dey come I don call Isokoboy e send me odejiji I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh) So many things don dey my body me I no get time o Nibo, Nibolowa Where you don reach Nibo, Nibolowa Maa talk to the bike guy Nibo, Nibolowa Oga where una dey Where you don dey, where you dun Nibo, Nibolowa Dey come, dey come, dey come front Say my head e dey hot My chest e dey burn Agbalagba dey para See me see palava My head e dey hot My chest e dey burn Agbalagba dey para See me see palava Where you don reach Kpenkpele kii gbe Maa talk to the bike guy Kpelekpe kpenkpele kii gbe I don dey call your number you no dey pick Now e no dey available This thing wey dey sup girlie me I no gbadu Mi o gbadun And I don shayo o Say my eye don dotty Make I call my paddy o Make e come deliver me Tiny Nibo, Nibolowa Tiny you where you first dey nau Nibo, Nibolowa Oya Abeg no vex, send me her number Nibo, Nibolowa She go come, I go pay Where you dey now Nibo, Nibolowa Tiny come through for me na Say my head e dey hot My chest e dey burn Agbalagba dey para See me see palava My head e dey hot My chest e dey burn Agbalagba dey para See me see palava
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Richard Adubazi Akuru Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out