Clip vidéo

Western Union
Regarder le vidéoclip de {trackName} par {artistName}

Apparaît dans

Crédits

INTERPRÉTATION
Rord kelly
Rord kelly
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Anih Elijah
Anih Elijah
Paroles/Composition

Paroles

Rord Onwero Kelly bad man Ussss Ugh Woh I get a story My name Na Kelly Anybody wey know me well go know say I like money Nnwa anyi bu Mary Make e happen early If e no happen I fit go do blood money See Wicked uncles ha bu ndi aruru ana Ha fu Na Ike ha Na nke gi ha ga Acho inaru gi ana Ufodu ana emegbu gi wee Na ask no omenala Nwanne gaa bute Ike kponye Obodo goro ala Maria Di aso Nne nke chukwu Yobara ayi ndi gi ayiyo Kita mana onwu ayi Maria Di aso Nne nke chukwu Yobara ayi ndi gi ayiyo Kita mana onwu ayi Credit alert western union no go bad I want the kind dollar wey go fit full echolac I no fear to die but my fear Na to ever lack Senior man check am shey you know say e no go bad I get a dream Dewan of buying Benz Dream of pulling in a convoy with all my mens As we dey hustle no give up no relent Ogbe gees wey dey for lag sample Na Sholex See My gun dey for boot If you run I shoot Anything about money making I dey for the mood O Maka Na mdi cool Me I no he fool I'm born to win nigga I can never lose Umuogbe dey Hutsle you dey there dey wear ballet If you show muscle nigga I go bring machete Tell am make e know Igbo no dey for market Me I no dey lie go ask my guy japhet If you ask me what's up I go say I dey on a low You know the reason why Popo they full for my zone Any small thing they go ask for your phone If you come get cashapp nigga you are a yahoo Maria Di aso Nne nke chukwu Yobara ayi ndi gi ayiyo Kita mana onwu ayi Maria Di aso Nne nke chukwu Yobara ayi ndi gi ayiyo Kita mana onwu ayi Rord Paper Chaser
Writer(s): Anih Elijah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out