Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Oritse Femi
Oritse Femi
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Oritse Femi
Oritse Femi
Composition
Oitsefemi Majemite Ekele
Oitsefemi Majemite Ekele
Paroles/Composition

Paroles

Yea Yea Oh Oh Oh Oh I love your body and soul Yea yea oh oh Yea yea yea yea oh Oh oh oh oh... I love your body and soul What is good for the goose is good for the gander Baby let me know If anything us wrong let me put dem in order Each and everywhere I go Sexy ladi dem a dance to my song and my melody Shawty take a ride with me Lemme give you all the things you need Aye, aye... I love the way the girls them love me and give me everything to satisfy me I love the way the girls them mag up for me some dey kiss and caress me Owo ti de, each and everyday I dey celebrate If I make small money I go troway Troway o, eh No limit, I'm making hit pon the hit Giving dancehall the hit I'm so legit, I no dey down grade Eruku yapa leyin gbogbo won cooperate o Mo se ba awon omo Alatika Te ba bawon sowo po, ema ni lati ja Eh, igboro o feyin Owo epo lomo araye la Wait a minute, mase mego lewon lere Toba se were funrawon loma sare wole Awon to pariwo toribo awon ti mere Oritse femi moti gbe rere Yea For industry now, na my music dey cause gobe o Gobe o Yea yea... I love your body and soul What is good for the goose is good for the gander Baby let me know If anything us wrong let me put dem in order Each and everywhere I go Sexy ladi dem a dance to my songs and my melody Shawty take a ride with me Lemme give you all the things you need Aye, aye... Give it to me now ye ma gbemi sare Alimoh omo bankole, I got this special feeling now Shey you gonna be mine girl Oya dj turn it up Shawty go down low Let the music fill your body and soul Dj turn it up Shawty go down low Eh oh yea I'm heading to the top fighting for my destiny Along the lane na so a me face some enemies Eni tani ko feni loju, olo fata senu Ole ole segbe won, owo epo lawa na I love the way the girls dem love me and give me everything to satisfy me I love the way the girls dem mag up for me some dey kiss and caress me Something dey, each and everyday I dey celebrate If I make small money I go troway Troway o, eh No limit, im making hit pon the hit Giving Dancehall the hit I'm so legit, I no dey down grade Eruku lapa leyin gbogbo won cooperate o Mo se ba awon omo Alatika Te ba bawon sowo po, ema ni lati ja Ye, igboro o feyin Owo epo lomo araye la Wait a minute, mase mego lewon lere Toba se were funrawon loma sare wole Awon to pariwo toribo awon ti mere Oritse femi moti gbe rere For industry now, na my music dey cause gobe o Gobe o Yea yea... I love your body and soul What is good for the goose is good for the gander Baby let me know If anything us wrong let me put dem in order Each and everywhere I go Sexy ladi dem a dance to my songs and my melody Shawty take a ride with me Lemme give you all the things you need Lala femo lala, lala lala femo lala Lala femo lala, lala lala femo lala
Writer(s): Temidayo Babtope Joseph, Oritse Femi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out