Apparaît dans
Titres les plus populaires de Adekunle Gold
Titres similaires
Crédits
INTERPRÉTATION
Adekunle Gold
Chant
COMPOSITION ET PAROLES
Adekunle Kosoko
Paroles/Composition
Udoma Peter Kelvin Amba
Paroles/Composition
Keven Wolfsohn
Paroles/Composition
Paul Goller
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
TheElements
Production
Kel P
Co‑production
Jesse Ray Ernster
Ingénierie de mixage
Gerhard Westphalen
Ingénierie de mastérisation
Harry Chaplin
Ingénierie de mixage spatial
Adekunle Gold
Ingénierie de prise de son
Paroles
(It's Kel P Vibes)
Kilofe, omoge?
Everything is on me
See me, I want this your love
Alele, o di dandan
See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from, kasala don burst
Omo, ja-ja-ja, k'oma le'ra oh
Omo, pesin go kpai
If dem come for my baby, walahi
Ayy, you can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Ayy, forget other girls wey dey jealous you (jealous you)
Forget other boys wey dey skobo you (skobo you)
Baby, me, I no dey bobo you
Osa, you no say me cover you
Gara, gara oh
Gara, gara oh
Gara, gara oh, gara
All my life, I've been looking for ya
Paran oh, paran
Paran oh, paran
Paran oh, paran
All my life, I've been looking
Ten milli for your birkin
And, if you like, fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)
There's just a part of me that want you more, more-more
And, I'll be here 'cause I've been waiting for long-long
Cool my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl, you do me like pawpaw
Sh'oda bayi?
Baby, ma jen sun 'ta, I dey outside
No carry me goal-goal, no offside
Make dem reach 99, I'm still your guy
2A.M., I'm knocking on your door
Open your heart, baby, joor, joor-joor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide, oh my-my (collide, oh my-my)
Gara, gara oh
Gara, gara oh
Gara, gara oh, gara
All my life, I've been looking for ya (all my life, I've been looking for ya)
Paran oh, paran (girlie, I want ya)
Paran oh, paran (oh baby, I want ya)
Paran oh, paran
All my life, I've been looking
Dey outside, no offside, still your guy
Sh'oda bayi?
I dey outside
Writer(s): Kelvin Peters, Paul Bogumil Goller, Keven Wolfsohn, Almorurf Adekunle Kosko
Lyrics powered by www.musixmatch.com