Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Joshua Lucky
Joshua Lucky
Paroles/Composition

Paroles

Yea, gat the hottest boy in town here Ice on my neck, anything wey u need I go run am Dance for your guy, girl na u I Dey need for my whole life Wine for your guy, girl your body Dey make me feel alright My Jennifer, only you fii Dey cool my temper If u call I go pick, only u fii Dey make me pull over My super girl, me & u we go Dey till kingdom come Be my super girl, I no go use u play Anything you want, Get am for you Be my super girl, I no go use u play Anything you want, Get am for you U give me ginger (Girl you dey make me kolo) Give me ginger (Girl you dey make me kolo) Make me happy (Girl you dey make me kolo) Only you, Dey make me feel happy (Na you dey make me kolo) Say U give me ginger (Girl you dey make me kolo) Girl u Give me ginger (Girl you dey make me kolo) Omo u Make me happy (Na you dey make me kolo) Girl I go give you everything, trust me I no go let you down Me and you till eternity, girl I want you to be my everything Be my super girl, I no go use u play Anything you want, I'll run am for you Be my super girl, I no go use u play Anything you want, I'll run am for you U give me ginger (Girl you dey make me kolo) Give me ginger (Girl you dey make me kolo) Make me happy (Girl you dey make me kolo) Only you, Dey make me feel happy (Na you dey make me kolo) Say U give me ginger (Girl you dey make me kolo) Girl u Give me ginger (Girl you dey make me kolo) Omo u Make me happy (Na you dey make me kolo) Girl you dey make me kolo Girl you dey make me kolo o Girl you dey make me kolo Na you dey make me kolo Girl you dey make me kolo Girl you dey make me kolo o Girl you dey make me kolo Na you dey make me kolo I no go lie you been on my mind Over the night thinking about you This kind of love make me dey want more To be honest I want you Never seen a girl like you I been on the road no stop Anything you want we go do Make we watch Netflix and chill On a low key we go nack oo Baby make you no dey shy oo Tell all your friends about me Make we just dey fly dey go Baby be my super girl Make I be your super boy I give you the strongest love
Writer(s): Highboy Baby Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out