Paroles

Ayo baby oh Make I vibe with my guitar Make I vibe with my guitar Make I vibe with my guitar, oh Ahn, ayo baby oh Make I vibe with my guitar Make I vibe with my guitar I say before-before, no be love I dey reason Tell me why I go reason Say na your love wey go free me Baby, I can't believe it oh All the winchy-winchy wey dey try to defeat it I tell them, they can't believe It It's finally my season, and I just cannot resist it oh I no beg for gold, I no beg for money It's your love that I'm wanting Your true love and affection, ah-ah-ah I no beg for gold, I no beg for nothing This love I can't deny it's true 'Cause baby I'm in love with you (I'm in love with you oh) So I say "My baby Your body na him I wan kolobi Bad belle dem dey jealousy But omo no time for notice me oh" So I say "My baby Your body na him I wan kolobi Bad belle dem dey jealousy But omo no time for notice me oh" Ahn, wellu-wellu, wellu-wellu Love you wellu-wellu, wellu-wellu No matter the weather, baby I go dey love you wellu-wellu oh, ah Wellu-wellu, wellu-wellu Love you wellu-wellu, wellu-wellu No matter the weather, baby, ah Wellu, wellu, wellu, you dey sweet my belly, yeah Wellu, wellu, wellu, you dey burst my medu, eh Who way we no fit to make am (shege) God punish, devil na liar (waka) Fire pass mountain of fire (fire) We're getting better together Forever you and me Boy your love's enough for me Obukwa love ngeri Well, of course ngeri Hmm, I get tangerine Boy your love's enough for me Your body I wan kolobi Your body I wan kolobi oh, eh Wellu-wellu, wellu-wellu (well-well eh) Love you wellu-wellu, wellu-wellu (well-well oh) No matter the weather, baby (well-well eh) I go dey love you wellu-wellu oh-ah Wellu-wellu, wellu-wellu Love you wellu-wellu, wellu-wellu No matter the weather, baby, ah (oh, no, no, no) Wellu-wellu, wellu-wellu (no, no, no) Love you wellu-wellu, wellu-wellu (eh) No matter the weather, baby I go dey love you wellu-wellu oh, ah Wellu-wellu, wellu-wellu Love you wellu-wellu, wellu-wellu No matter the weather, baby, ah (Ayo baby oh) (Make I vibe with my guitar) (Make I vibe with my guitar) Yemi Alade (Make I vibe with my guitar, oh) (Ahn, ayo baby oh) Omawumi (make I vibe with my guitar) Omawumi (make I vibe with my guitar) (Well-well eh) (Well-well eh)
Writer(s): Bosah Charles Ifeanyi, Omawumi Boma Megbele, Omawumi Megbele Boma, Yemi Alade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out