Paroles
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale lee ale
Ale lee ale
Aleluya
Glory
You are the alpha
Power
Behind everything
There is no beginning and end without you
You are doer
The master
I give it to you
There is possibility without you
I don't care
anything dem like make dem talk o
I don't care
Anything dem like make dem do o
I don't care
Anyhow dem like make dem see am o
As long as i get God i'm covered o
Ije
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
oh Yeah
As long as I get God i'm covered o
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
As you dey see me like this
abi you no dey see his blessings
Blessings plenty
As you dey see me like this
Abi you no dey see his love o
Oh yea
Love plenty
As i dey fine like this
Abi you no dey see his grace o
Grace plenty
Things wey God don do for me
So i give everything back to you
I don't care
anything dem like make dem talk o
I don't care
Anything dem like make dem do
I don't care
Anyhow dem like make dem see am o
As long as i get God i'm covered o
Ije
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
Yelelenlelelelelele
oh Yeah
As long as i get God i'm covered o
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale ale aleluu
Ale ale lee ale
Ale lee ale
Aleluya
Oh what can a man do
If no be God
If no be God o
How dem for do me
Written by: Chukwuebuka Amadikwa