Paroles

Oyi oh, oyi oh-whoa-whoa Oyi oh-whoa-whoa (It's Flex Era Records) It's baby boy Flag (Spellz) Say if you wanna be a man, be a man Never ever doubt your inner man (oh no) What can kill a man is a man (oh no) What can't kill a man make a man (oh no) Every day I try to be a bigger man (oh no) Work so hard, be a better man (oh no) So don't trigger me, Mr. Triggerman (oh no) Or I'ma pull the trigger on your trigger man, oh Because I be peacemaker no mean say I no sabi fight Na because I know the cost of war Every day I live my life, no be say na me sabi pass Person dey run Person dey run Nobody know wetin make am run Shayo dey run You follow join People dey run Everybody run, run, run Person dey run Person dey run Nobody know wetin make am run Shayo dey run You follow join People dey run Everybody run, run, run Oh, I say bad people, bad people Oh Jah, save us from bad people Enemies left and right, shark people But Jah keep protecting Jah people Oh, why do I have to fight people Wahala be like bicycle Na situation hold me for testicle But Jah come save me uncountable Say if you wanna be a man, be a man Never ever doubt your inna man What can kill a man is a man What can't kill a man make a man Every day I try to be a bigger man Work so hard be a better man So don't trigger me, Mr triggerman Or I'ma pull the trigger on your trigger man, oh Oh, I say bad people, bad people Oh Jah, save us from bad people Enemies left and right, shark people But Jah keep protecting Jah people Oh, why do I have to fight people Wahala be like bicycle Na situation hold me for testicle But Jah come save me uncountable Person dey run Person dey run Nobody know wetin make am run Shayo dey run You follow join People dey run Everybody run, run, run Person dey run Person dey run Nobody know wetin make am run Shayo dey run You follow join People dey run Everybody run, run, run Because I be peacemaker No mean say I no sabi fight Na because I know the cost of war (Oxygen Mix)
Writer(s): Asoh Prince Ben Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out