Clip vidéo

Shallipopi - Evil Receive (Official Video)
Regarder le vidéoclip de {trackName} par {artistName}

Apparaît dans

Crédits

INTERPRÉTATION
Shallipopi
Shallipopi
Chant
COMPOSITION ET PAROLES
Crown Uzama
Crown Uzama
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Producer X
Producer X
Production

Paroles

(Yo X, yo X) Wait They call me Shallipopi Pluto Presido Say, say-say-say-say, say-say-say, say Say, say-say Say, say-say (Gi', Giddem) Receive enter wallet (and na evil receive oh, wahala) Receive enter wallet (no go dey) Receive enter wallet (con', confirm) Steady dey, receive enter wallet (no go dey) Let me tell you something, it's not by age oh (eh) My squad and your squad distance, they no be mate (confirm) No dey call me blood when me and you no relate (sharply) 'Cause if them gather, na my matter dem dey debate (clear road oh) What's my name? Shalli', Shalli', me no wan stress oh (abeg oh) Me just wan flex oh (abeg oh) Who I wan impress oh? (Abeg oh) See am, eh (no go dey) Shalli', Shalli', me wan go raw (abeg oh) No con go run, say, 50 bottles Don Pérignon Clear road, see am (confirm, confirm) E clear so? Clear like Cubana (Cuban') Tony Montana (wahala) Causing wahala Clear road, say, eh E clear so? Clear like Cubana (eh) Tony Montana (say bro) Causing wahala, see am Eh, clear road, say So, send me location (send me loca') Paste the loca' (eh, confirm) Steady rotation (no go dey) See am, ehn, I say What's the location? (Eh) Paste the loca' (clear road) Steady rotation (see am, eh) Receive enter wallet (and na evil receive oh, wahala) Receive enter wallet (no go dey) Receive enter wallet (con', confirm) Steady dey, receive enter wallet (Sharpiru) Do not disturb, put my phone for do not disturb, see am (wahala say) Then, I focus (confirm), hocus pocus (no go dey) Back then wey dem dey mock us, see am (wahala) Now, dem wan dey fuck with us (eh) Option, they gat no option (no) Living life without no caution (see am) Shalli' kpo-the-kpo for junction (eh) How your body take dey function? They say I dey talk for music Na that one be the vibe (say, say-say) Na that one people dey like (say, say) So, I gat vibe (say-say) E clear, you no fit deny (say-say) Alhamdulillah (say, say) I be God special design (say-say) Try contract, e get why oh, see am E get why oh, e get why oh E clear so? Clear like Cubana (Cuban') Tony Montana (wahala) Causing wahala Clear road, say, eh E clear so? Clear like Cubana (eh) Tony Montana (say, confirm) Causing wahala, see am (no go dey) Eh, clear road, say So, send me location (send me loca') Paste the loca' (wahala, wahala) Steady rotation See am, ehn, I say What's the location? Paste the loca' Steady rotation (clear road) Say, say-say-say-say, say-say-say, say (Yo X, yo X) Say, say-say-say-say, say-say-say, say (Gi', Gi') (Giddem)
Writer(s): Crown Uzama, Agada Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out