Paroles

Omo Charlie (Obah, Obah) Can you see me? Can you see me now? (Run) I say baby, don't go If you leave me, mo r'ogo I no plan to go solo, lo, lo-lo-lo Na you be my motor I carry your logo Me no give you zobo oh, oh-ohh Do me like that, I go do you like this Wetin you no like, I go minimize it If e too big, baby, let me dice it If e too loud, baby, let me hide it If you gimme mulla, I go put am for my kolo If I give you sugar, baby, na wahala follow Put am for speaker, make dem hear am for igboro Love knock me down like kondo Mister Lover-Lover (so be, so be) Je ka logba logba (se be, se be) Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh) Spend your milli'-milli' on me oh Mister Lover-Lover (Mister Bae) Je ka logba logba (se be, se be) Ma lumi ni jibiti (baby oh, baby oh) Spend your milli'-milli' on me oh We do it for the culture (oh, yeah-yeah) This love no go rupture (yeah-yeah) Dem dey wait like vulture We no need interruption Make we no go regret oh Make e no spoil, we go reset oh Oh, me and my sweetheart inna two seater Livin' la vida loca Baby, I swear, if you do me like this Wetin you no like, I go minimize it If e too big, baby, we resize it If e too long, I can memorize it If you gimme mulla, I go put am for my kolo (kolo) If I give you sugar, baby, na wahala follow (na wahala follow oh) Put am for speaker, make dem hear am for igboro Love knock me down like kondo Mister Lover-Lover (so be, so be) Je ka logba logba (se be, se be) Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh) Spend your milli'-milli' on me oh Mister Lover-Lover (Mister Bae) Je ka logba logba (se be, se be) Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh) Spend your milli'-milli' on me oh Been lookin' for you all my life I think about you all the time Don't nobody think our love will stand the test of time oh-oh, oh Oh, baby, baby, o lo-lo (Surulere oh) My love no be borrow pose (se mo kere ni?) 'Dekunle, my lover (oh, yeah) Ka logbayi da'le (ka logbayi da'le) Mister Lover-Lover (so be, so be) Je ka logba igba (se be, se be) Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh) Spend your milli'-milli' on me oh (Mister Bae) Mister Lover (se be, se be) Baby, baby Oya oh (on me oh)
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Marcel Akunwata Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out