album cover
Panic
album cover
Panic est sorti le 16 août 2024 par Undr Konstruktn dans le cadre de l'album Neverland - EP
Released16 août 2024
LabelUndr Konstruktn
BPM111
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

[Verse 1]
As-Salam, peace, I need peace
E fit be vibes or na trips mo n fa loud, please I need it, please
I still dey think you fit dey work for site, k'ọn ṣa k'ọn le pa
Kele don dey para like Ashaytan
Wetin you go wan chop no idea
Ma ṣe foya
[PreChorus]
My brother ma lọ sun le
Ọmọ iya no go complain
Life go make you frustrate
Oh no
Ọmọ iya mi
Ma lọ sun le
O ma gbọpẹ, ma lọ ke
No tears God don ordain
Oh no no
[Chorus]
You wan panic?
Why, why, why?
Ṣo lọ n panic?
Why?
You sef dey try
Jah dey decide
[Verse 2]
Wetin belongs to Caesar, collect am
Criminals too sef dey for Mecca
But Eṣu lagbara, ko ya forget am
Ti n ba mọ pe aye le, I no for enter
[Verse 3]
Aimọye to jabọ, wey dem neva stand
No be by say because you're better than
Akọsilẹ you no fit tamper ham
But for your time blessings go gather round
[PreChorus]
My brother ma lọ sun le
Ọmọ iya no go complain
Life go make you frustrate
Oh no
Ọmọ iya mi
Ma lọ sun le
O ma gbọpẹ, ma lọ ke
No tears God don ordain
Oh no no
[Chorus]
You wan panic?
Why, why, why?
Ṣo lọ n panic?
Why?
You sef dey try
Jah dey decide
Written by: Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...