Titres les plus populaires de Ruhdee
Titres similaires
Crédits
INTERPRÉTATION
Ruhdee
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Ruhdee
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Larrylanes
Production
Paroles
Seberedondondon
En
En
En
Enta
Shey you see me when me i dey find money
Shey you see me when me i dey corner o
The life wey i dey live na testimony
Eru lori lara mi o balenciaga
We only live once so if money come today we no go dull ourselves
Rara
Dem no believe in us
So we gats dey hustle well
And we no go bring ourselves
Below standard
Shey you see me when me i dey find money
You see me when me i dey corner o
The life wey i dey live na testimony
Eru lori o lara mi o balenciaga
I just wanna put my matter on God
Make no sorrow come my way
Cus all the things dey do dey fail
And all the good things come my way
I dey corner
Life wey i dey live na testimony
Lara mio balenciaga
Omo sheybi na mungun dem dey like
Dem no wan make i wise up jaja
Now dey wan dey do me as dem like
Bi mo shey jaiye mi lo koma soro
Mi gbolode moshin wa toro kobo mi o
Mo fun won gbedu kon ma turn up
Bi mo shen ko alujo, kon ma lu gon gon si o
Who wan dey follow their command
Talk wey dem talk for my back no important
E bami koma wole kon wa surround me
Balencia for body shomo pe confirm ni
Wonti gemileti lo ino dey hear anything
I just dey chase i dey run better speed darlinghton
Timobati yo forget the things i say
Ojutipade shey you know the trips i dey
Ko need kama pari wo
Kama japantia
Kotodi pama gbegbegbe
See me from head to toe
Rocking designers
As i dey breath i say case no dey
Shey you see me when me i dey find money
You see me when me i dey corner o
The life wey i dey live na testimony
Eru lori o lara mi o balenciaga
I just wanna put my matter on God
Make no sorrow come my way
Cus all the things dey do dey fail
And all the good things come my way
And all the good things come my way
I dey corner
Life wey i dey live na testimony
Balenciaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com