album cover
Temporary
837
Afro-Beat
Temporary est sorti le 5 mai 2024 par Only God Music dans le cadre de l'album Temporary - Single
album cover
Date de sortie5 mai 2024
LabelOnly God Music
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM103

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Hope Ogun
Hope Ogun
Paroles/Composition

Paroles

Pain is temporary
Pain is temporary
Pain is temporary
Hustle abi na last you carry
Hustle ooh
Hustle ooh
Hustle ooh
I don land oh
Men Dey on timberland
I get 1
I get 4
I stand tall
As e dey go
Time Dey go
You for go HK
No dull am o
Pain is temporary
Ask Maka Waytin he see for Ghana
Where my cana
Dem no want make I go far
Soldier come soldier go
Na turn by turn
Barrack remain the same oo
So many things man don see oo ,
Make my eyes no go dey see my back oh
No doll am o
Pain is temporary
Hustle ooh
Hustle ooh
Hustle ooh x6
Na me press am oh
Why you run for Ghana ?
In anything you do
Try to be loyal
I no dey fit explain
That be why I get e lawyer
I no be lawyer kunle, but you go laugh tire
My blood dey hot make una tell timaya
Base one olo fa , Iju lion make we Kakulate !
Soldier come soldier go
Na turn by turn
Barrack remain the same oo
So many things man don see oo ,
Make my eyes no go dey see my back oh
No doll am o
Pain is temporary
Pain is temporary
Hustle abi na last you carry
Hustle ooh
Hustle ooh
Hustle ooh
Written by: Hope Ogun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...