album cover
BRODA
6 086
Musiques du monde
BRODA est sorti le 12 juin 2024 par Yoruba Boi Music dans le cadre de l'album BRB The Album
album cover
Date de sortie12 juin 2024
LabelYoruba Boi Music
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM111

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Qdot
Qdot
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Fakoya Qudus
Fakoya Qudus
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
SKILLBEAT
SKILLBEAT
Production
Xsmile
Xsmile
Ingénierie de mixage

Paroles

Ah aha ah
Omo omo moriamo
Oh oh ohhh
Ahh ahhh
Qdot lorukomi
Oh my brother no do me bad o
Everything go better
If na you first collect kpa
E no mean say you be oga
Brother suppose carry brother
Any weather wey brother don de shiver
Carry your brother
Brother deliver brother ah ah
Carry your brother
Hmm hmmm
No be my fault
As I never de ball
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
No be my fault
Say I never de ball
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
Eni toba ma lo farr ogbo do sun falala
Mofe je semo mo se wo ankara wa
Ajinde lafi ji jesu dide
Ore tinba subu sho ma gbe mi dide
I de struggle na hustle never show love o
Brother show me the way I de for hold up o
I de ikeja carry me along oo
Oh my brother no do me bad o
Everything go better
If na you first collect kpa
E no mean say you be oga
Brother suppose carry brother
Any weather wey brother don de shiver
Carry your brother
Brother deliver brother ah ahh
No be my fault
As I never de ball
(Carry your brother)
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
No be my fault
Say I never de ball
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
Oni lari kose da tomo la
A kan bara wa rin a'o mo ori olowo lola
Today sapa fit de body
Ko dola kama fi dollar fodi
Tori ape koto jeun koni je baje
Tawo roko bamu oma shi eba je
Ore mi o si nidi ibaje
Eyi toti da koma se baje
Aja toba lode loma pe'ran
Ore carry me
Dakun mana owo karimi funmi
No be my fault
As I never de ball
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
No be my fault
Say I never de ball
Tomorrow wey get belle
Wetin e go born
Nobody know
Brother carry me go island
I want to see treasure
Written by: Fakoya Qudus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...