album cover

Kilometer

1Hip-Hop/Rap2024
album cover
Kilometer est sorti le 16 juin 2024 par TGIH dans le cadre de l'album Thousand Yard Stare - EP
Date de sortie16 juin 2024
LabelTGIH
LangueEnglish
BPM93
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Paroles

Omo tell me were the money dey
I'm not cool, I'm ras, na Cheese, I dey find
None be only, me dey find my way
Many dey the queue, wey dey pray for grace
Oh o I nor dey hide my face
Celebraties girls, I want dey trabaye
Muka la ma fe mi fefak bo
Bad energy, never come my way
Kilometer, kilometer, ah yeah
Money dey, money dey cool my mind
Money dey, money dey make me happy
Money dey, money na piece of mind
Money dey, money go bring trabaye
Money dey, money dey cool my mind
Money dey, money dey make me happy
Money dey, money na piece of mind
Money dey, money go bring trabaye
Uh, uh, if I dey come, you make you answer
Money I dey find, make e enter
Yeah, yeah, she a Ten, yeah, yeah, she a Ten
Big Bunda on my mind, but the money come first
Yeah, I'm toxic and petty
Same time Ima sweet boy
Yeah, Same time, Ima sweet boy
Every, every day, me, me work and me pray
Me want to make the money so me change up mi life
Me want to party all night and day
Trabaye vibe me I wanna feel alright hydro mania
Money dey, money dey cool my mind
Money dey, money dey make me happy
Money na piece of mind
Money dey, money go bring trabaye
Money dey, money dey cool my mind
Money dey, money dey make me happy
Money dey, money na piece of mind
Money dey, money go bring trabaye
Money dey, money dey cool my mind
Money dey, money dey make me happy
Money dey, money na piece of mind
Money dey, money go bring trabaye
Written by: Jeffery Aligboro Wede, Terry Mani Beatz

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...