album cover
Lambo
960
Music
Lambo est sorti le 21 juin 2024 par Rad Boy dans le cadre de l'album Lambo - Single
album cover
Date de sortie21 juin 2024
LabelRad Boy
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM114

Crédits

INTERPRÉTATION
Rad Boy
Rad Boy
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Greatness Achunike
Greatness Achunike
Paroles/Composition

Paroles

I shine bright like a diamond
Adikwam stubborn
Shey we Dey worry dem
From naija to London
Mo ti jogo
Every day we shayo to kill pressure
We no dey tension. ye ye
Yawa dey! yawa dey!
But we still dey concentrate
No holiday for where we dey
We dey find money
Yawa dey! yawa dey!
But we still dey concentrate
No holiday for where we dey
Plenty money
Have you ever seen me when I'm moving
Lambo Lambo
Every day of my life I'm steady speeding
Lambo Lambo
I no come Lagos to come watch movie
Lambo Lambo
I'm on the road I'm never snoozing
Lambo Lambo
Lambo Lambo
Move like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Speed like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Move like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Speed like Lambo Lambo
High life, no sleep, we outside
Got million dollar deals, we no dey waste time
Always speeding on God
And if I pull up with my Gee's, you go love the money convoy
High fashion, lifestyle, Raman Jago
Steady balling, Diego Armando
Only life we dey live
Make money, blow trees put our city for the map o
Yawa dey, yawa dey
But we still dey concentrate
No holiday for where we dey
We dey find money
Yawa dey, yawa dey
But we still dey concentrate
No holiday for where we dey
Plenty money
Have you ever seen me, when I'm moving
Lambo Lambo
Every day of my life, I'm steady speeding
Lambo Lambo
I no come Lagos, to come watch movie
Lambo Lambo
I'm on the road, I'm never snoozing
Lambo Lambo
Have you ever seen me, when I'm moving
Lambo Lambo
Every day of my life, I'm steady speeding
Lambo Lambo
I no come Lagos, to come watch movie
Lambo Lambo
I'm on the road, I'm never snoozing
Lambo Lambo
Lambo Lambo
Move like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Speed like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Move like Lambo Lambo
Lambo Lambo
Speed like Lambo Lambo
Written by: Greatness Achunike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...