album cover
Story
album cover
Story est sorti le 24 juin 2024 par Septembar Soundz dans le cadre de l'album Story - Single
24 juin 2024
LabelSeptembar Soundz
LangueEnglish
BPM100
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

S y to d kay Gan Gan
Db Rappy yea yea yea
24/7 I've been down pon the road
Money I Dey find no sleep omo oro
I Dey pray make I no go die on top this hustle
Man I gats try stand strong pon the road
Every single day I Dey grind for owo
I Dey pray make I no go weak on top this struggle
And I no say nobody dey
I be grinding everyday
Bad man me I never repent
From All the struggles and from the pains
And I no say nobody dey
I be grinding everyday
Bad man me I never repent
From All the struggles and from the pains
If you no get,Omoh story go long
All your padi and your homies go run
Nobody wan hear your story
Nobody wan hear your story
I dey try my best
Kori sha ti bami se
Omoyami ma sun le
Hustle wey buy you shirt
Sha lo ma fi rale, No lele
Carry your calabash o
Everywhere go palash o
Go palash o
So you gots dey on guard,no lose guard o
Won Torimi lo ile alawo,
Dem dey pray say make i go low
Awon bawo,Only God na e know tomorrow
E be things
Dem dey feel the melody
And I no new for the journey
If e don hard we go smoke cannabis
We go smoke cannabis
I be finding my peace
Put the song on repeat
No disturb my peace
And I no say nobody dey
I be grinding everyday
Bad man me I never repent
From All the struggles and from the pains
And I no say nobody dey
I be grinding everyday
Bad man me I never repent
From All the struggles and from the pains
If you no get,Omoh story go long
All your padi and your homies go run
Nobody wan hear your story
Nobody wan hear your story
Written by: Okolo Destiny Godswill
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...