album cover
Fire
29 871
Afrobeats
Fire est sorti le 26 juin 2024 par Dvpper Digital dans le cadre de l'album Hat-Trick - EP
album cover
Les plus populaires
7 derniers jours
00:15 - 00:20
Fire a été découvert le plus fréquemment à environ 15 secondes après le début de du titre au cours de la semaine dernière
00:00
00:15
00:25
00:40
00:55
01:00
01:15
01:25
01:35
01:50
01:55
02:00
00:00
02:18

Crédits

INTERPRÉTATION
Muyeez
Muyeez
Chant
COMPOSITION ET PAROLES
PS10
PS10
Paroles/Composition
Moshood Olanrewaju Abiodun
Moshood Olanrewaju Abiodun
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Ps10beats
Ps10beats
Production

Paroles

Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy, I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessings no go comot
And like this me, I no fit dull
(Fire) oh fire
(Fire, bring the fire)
Fire (fire), oh, fire
(Fire, bring the fire)
Whoa-oh, oh ah (fire)
(Fire, bring the fire)
(Fire) fire
(Fire, bring the fire)
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible, omo, me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front, my guy
'Cause I know if I get the fire
Na my own, na my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire)
I know where I come from
That's why the boy no dey gazo
Out for the money, me I stubborn
Give me my money, osiso 'cause I get
(Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Koba
Written by: Moshood olanrewaju abdulmuiz, PS10
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...