album cover

Check

36Afro-Beat2022
album cover
Check est sorti le 17 février 2022 par ARSH dans le cadre de l'album Check - Single
Date de sortie17 février 2022
LabelARSH
LangueEnglish
BPM100
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

Oh no no no no no no
As for the party wey Dey my crib now
I fit too call all my guys dem
ballers
Latest fashion trend me i cop now
She said she like my style I'm like wassap ?
Your backa drive me loco
Loco
Make a bad man solo
Dance to my song do azonto
Nd I fit too pull up in my motor car
Your backa drive me loco
Make a bad man solo
Dance to my song do azonto
And I fit too pull up in my motor car
What I bring to the table
Vibes on deck
Money in large
On check
Swag unlocked
On check
Tell all dem haters make Dey no vex
On check
On check
My style on check
On check
Vibes on deck
You my queen
Baby you my majesty
I fit too take you overseas
Abi you wan make i go On my knees gyal
Me I fit say
Go down on me
Break that back nd put it on me
Tonight we gon make a movie
I fit be James Bond with my Tully
Your backa drive me loco
Loco
Make a bad man solo
Dance to my song do azonto
Nd I fit too pull up in my motor car
Your backa drive me loco
Make a bad man solo
Dance to my song do azonto
And I fit too pull up in my motor car
What I bring to the table
Vibes on deck
Money in large
On check
Swag unlocked
On check
Tell all dem haters make Dey no vex
On check
On check
My style on check
On check
Vibes on deck
Written by: Ibrahim Sosanwo

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...